Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nor do gragra for me nor be for Petroleum and Natural Gas Senior Staff Association of Nigeria, PENGASSAN, don comot bodi, dey drag wi federal gorment like tiger generator, even though FG wan put tax for gen, say dem ma ready to pay, say so far Federal Government plan to sell all di government refineries nor work, say dem nor support di selling of di Nigerian refinaries.
To tell you how serious dem dey, PENGASSAN presido, Festus Osifo, carry di mata go tuk for TV sit down tuk on Sunday say, if government sell 100 per cent, e go lose total control, and dat one fit affect Nigeria energy security.
E say di union dey support make government sell only 51 per cent and keep 49 per cent, wey go better for Nigerians.
Written by: News Author
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025