National

Peter Obi Torch Light Federal Gorment 135bn Election Court Spending

todayApril 22, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di 2023 presidential candidate of Labour party, Peter Obi once again don drag wi Federal Gornment oh, say dem spend billions for election court cases instead of to investing.

Im yarn dis one for public lecture wey hapun for Coal City University, Enugu State, say di ₦135.22 billion wey dem plan for post-election mata, nor suppose dey.

According to am, dat kind money fit help support graduates and beta Naija education system wey dey see shege promax.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app