National

Police Burst Kidnap Plot For Benue, Save Man For Christmas Day

todayDecember 26, 2025 10

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Benue state police command like Jakie chan don rascal some jaguda boys wey bin plan to spoil  Christmas day, kidnap one man and say dem don rescue di man, Geoffrey Akume.

Police tuk, tuk, DSP Udeme Edet, talk say di incident happen early mor mor for Tiortu area along Gboko/Makurdi road.

According to police, di man dey travel from Gboko go Makurdi when armed men stop am.

Police con quick respond and save am from di kidnappers.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app