National

Politics Tuk Tuk Tell Opposition Parties To Bring New Face Or Forget 2027

todayDecember 25, 2025 10

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Politic tuk tuk, Dr. Hakeem Baba Ahmed don recharge wire call to di Africa Democratic Congress, say make dem bring fresh face and new ideas if dem wan gain trust of Nigerians ahead of 2027 elections.

Na for TV sit don  tuk, di senior man yarn okpata  say, recycling old politicians and stories no go help, especially to win young people.

E add say just calling demself opposition no dey enough, ADC gats show clear plans and beta vision for governance, say make dem show workings.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app