Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Tinubu, once again don loud doings say im wan give Naija economy ordechi, make di economy strong, kakarakokoro.
Im yan dis one for di second day of di National Economic Council (NEC) conference.
Na Senate Presido, Na Godswill Akpabio, represent am, take tuk di tuk, promising say e go push reforms wey go bring betalicious result to di obodo Nigeria.
Written by: News Author
Nigeria economic growth plan President Bola Tinubu economic reforms Tinubu economic policy speech
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025