Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Tinubu like dis don dey arrange im kaya to enter United Kingdom to meet Keir Starmer for bilateral tuk.
According to a post by di British gornment, baba Seyi go land UK on March 18 for Windsor Castle, wia Prince William and Catherine, Princess of Wales go welcome am.
Say di visit na to strengthen Nigeria-UK relations and show respect to di Queen and King, plus meet Nigerians for diaspora.
Written by: News Author
Nigeria UK diplomatic talks President Tinubu meet PM Starmer Tinubu UK visit
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026