Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di House of Reps committee on women affairs don yarn make Ministry of Women Affairs deliver proper, dey promote gender equality, protect women and girls rights, and push welfare mata well well.
Di committee chairperson, Hon. Kafilat Ogbaran yarn dis dis week during oversight meeting with Hajiya Imaan Ibrahim for National Assembly.
She yarn say dis oversight na to confirm say money wey dem dey drop go giv Naija women and girls beta life.
Written by: News Editor 1
gender equality nigeria nigeria gender welfare women affairs nigeria women rights nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025