Sports

Rivers United Climb Back Top As Ikorodu City Shine For Matchday 34

todayApril 13, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Rivers United don return go top of di Naija Premier League table afta dem knack Plateau United 1-0.

Wisdom Samuel na im score di only goal for di match for inside 11th minute of di game.

Ikorodu City also carry strong win against Kano Pillars, as dem boost dia hope for continental competition.

Di Matchday 34 results don make di title race and relegation battle hot as all teams sti dey fight for points.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app