Sports

Rivers United Coach Express Cocern As Im Team Play Draw With Abia Warriors

todayDecember 9, 2025 4

Background
share close

By: Alice Iduh

Rivers United coachie Finidi George don scatter im mouth UNTOP IM players players dat, dem   need change their mentality after dem concede late goal wey make dem draw Abia Warriors for NPFL match on Sunday.

Maclyn Biokpo score for Rivers United for 86th minute, but Suraj Lawal score for Abia Warriors deep inside stoppage time to make am draw.

Finidi complain say him team give Lawal too much space for six-yard box, wey cost dem di away win.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app