National

SEMA: Yobe Boat Tumbo Kill 29

todayJanuary 5, 2026 9

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say nor be small badness sup for Yobe, boat get accident kill 29 pipo, and dem still dey find about 10 wey lost for water.

Secretary of di State Emergency Management Agency (SEMA), Mohammed Goje tell tori pipo on Monday dat, rescue work still dey go on, as dem dey try find di remaining people.

According to reports say na overloading ni cause di problem, but dem ma still dey search.

More details to come…

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app