National

Senate Clear Fani-Kayode, Omokri, Ikpeazu, Ex-INEC Chair, Others For Ambassadorial Posts

todayDecember 12, 2025 3

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Di Senate Committee on Foreign Affairs turn to small theatre as dem screen Fani-Kayode, Dambazau, ex-INEC oga Yakubu Mahmood, Florence Ajimobi, Reno Omokri and di rest for ambassadorial positions.

As senior men waka enter di meeting, all di ambassador wey dem wan screen take di bow but Omokri batch reach na so everywhere catch fire between Senator Mohammed Ali Ndume and Senator Adams Oshiomhole.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app