National

Senate Raise Alarm Say WAEC Wan Stress SS3 Students

todayDecember 10, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nor be small gbege for  di Nigerian Senate, say Naija education  dey dey shakibalabala based on WAEC sudden change of  curriculum and  dat, SS3 students wey  go register for the exam go  write subjects wey dem never even see.

Na so Lawmakers fire the mata on Tuesday yarn say dem go call Education Minister plus all top heads make dem explain why dem di ss 3 chidrensis  to learn wetin dem just dey see for  di first  time.

Senator Karimi Sunday-Steve (Kogi West)  ni gongon carry di mata for head dey tuk,  say the guideline suppose start after two years, but WAEC don rush am for 2026 students wey go write May/June and Nov/Dec exams.

Now everywia don spoil as  students dey  confuse, parents nor even understand wetin dey play, because nobody sabi how dem go arrange di new curriculum.

 

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app