Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Reaction don dey trail US work for Nigeria, Islamic cleric Sheikh Ahmad Gumi don knock US airstrikes for North-West Nigeria, say e fit cause wahala and spoil Nigeria sovereignty.
Dis one come afta President Donald Trump talk say US forces bomb ISIS camps to protect Christians, as Nigerian government confirm say dem dey cooperate with America on security marras.
Gumi say fighting terrorists na Islamic duty, but e no suppose be foreign countries wey don kill innocent people before.
E advise Nigerian government make dem stop working with US, warn say bombings no go end terrorism and say e fit divide di country.
Written by: News Editor 1
Nigeria foreign intervention Nigeria sovereignty concern Sheikh Gumi security warning US airstrike Nigeria reaction
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025