Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Anambra State Govo, Professor Chukwuma Soludo, for Onitsha on Monday don order im mehn to lose Onitsha Main Market for one week say traders no follow state gornment order to ignore Monday sit-at-home.
Soludo give di directive during on-site visit to the market as e move with aides and other government officials.
He warn say dem fit extend the closure if traders still refuse to comply, as security agencies don seal di market to enforce di order.
Soludo tuk say di action na to restore normal economic activities and take control of business life for South-East.
Written by: News Author
Anambra state news Onitsha Main Market Sit-at-home order Soludo
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025