National

Sowore Drag Mata Say New Tax Law Go Suffer Pipo

todayJanuary 5, 2026 8 6

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di 2023, African Action Congress, AAC, presidential candidate, Omoyele Sowore, don raise concern say Nigeria new tax reform no good for poor pipo.

Sowore dey tuk for TV sitdon tuk, Nigerians don already suffer well-well and adding more tax go only make life harder for dem.

Sowore say government suppose focus on bringing more pipo into di tax net instead of taxing pipo wey already dey manage hardship, say dis tin go make pipo resist di tax law.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app