Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nigeria Football Federation don confamate say Super Eagles go comot Fez go Marrakesh on Thursday as dem dey prepare for Africa Cup of Nations quarterfinal.
Dem go face Algeria for match on Saturday by 5pm.
According NFF post on X, say All 26 available players join training on Tuesday evening for Sardienne Complex.
Defender Ryan Alebiosu still dey sidelined as e dey recover from injury.
Written by: News Author
AFCON 2025 Marrakesh AFCON Match Nigeria National Football Team
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025