Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles don kick off dia Cairo mission, as dem go hold first official training on Monday evening, after more players don touch camp ahead of di international match,
Training go start 8:00pm local time for main bowl of Cairo International Stadium, with coach Eric Chelle and im technical crew dey ready to drill di boys.
As at Monday morning, 11 players don report for Renaissance Hotel camp for Cairo.
Di names include goalkeepers Francis Uzoho, Stanley Nwabali, Amas Obasogie, plus Lookman, Semi Ajayi, Bright Osayi-Samuel, Dele-Bashiru, Akinsanmiro, Igho Ogbu and Tochukwu Nnadi, as camp dey hot and numbers dey swell.
Written by: News Editor 1
AFCON 2025 Super Eagles super eagles cairo training super eagles camp cairo super eagles training update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025