2027 gornorship election

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Hamzat Tuk Say E Go Stop Agbero Money Collection For Lagos

By: Mariam Ajayi APC Lagos gorfnorship candidate, Obafemi Hamzat, don promise to stop unauthorised money collection from agbero and roadside transport operators if elected governor. Hamzat make di promise during governorship candidates town hall meeting for Lagos, where im say transport operators suppose know exactly wetin dem dey pay. Im also propose State Economic Council wey go bring state and local governments together to streamline levies, so people wey don […]

todayOctober 2, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds