2 Kpai, 14 Wunjor As One 3-Storey Building Collapse For Lagos
Lagos State Emergency Management Agency, (LASEMA), don rescue six pipo afta one building collapse for House 29, Oriwu Street. Di workers wey dey di site na labourers, and di building collapse happen around 4 pm, cause still dey under investigation. Untop yarnings with tori pipo, Lagos State Police tuk, tuk, Benjamin Hudenyin, konfamate say na two pipo don kpai and dem recue 14 and carry dem go Lagos Island General […]