Atiku Drag Tinubu Govment As Things Dey For Naija
Former Vice Presido Atiku Abubakar, don scata table again oh drop hin mouth odour, drag wi baba presido, criticise Presido Bola Tinubu over high cost of living and insecurity wey dey make life hard for Nigerians. E tok dis one for im X page on Wednesday, say na only wicked leader go pretend like say hin understand suffer. Atiku, wey be ADC presidential candidate, say plenty families nor fit afford […]