Liverpool Part Ways With Coach Aaron Briggs
By: Rilwan Agbomeji Liverpool Football Club don share surprise update, dat Aaron Briggs, wey join di club as individual development coach for July 2024, go leave im role with immediate effect. Di club post for dia official website on Tuesday dat, Briggs dey important part of Arne Slot backroom staff and e help Liverpool win last season Premier League. Dem nor really give full gist on why im dey comot, […]