Abuja court

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

DSS witness Adeyanju implicate El-Rufai say im wiretap NSA phone

By : Jolayemi Olajide Gbege don burst for Federal High Court Abuja as DSS witness go tuk wetin im see,  say former Kaduna Govo, Nasir El-Rufai, confess say e wiretap di phone of National Security Adviser, Nuhu Ribadu. Di witness, Deji Adeyanju, tell di judge on Monday say na  El-Rufai open mouth konfam dis tin during one live interview for TV sit down tuk Adeyanju, wey be de second person […]

todayJune 22, 2026 11

Politics

After Arrest Warrant, Sowore Show Face for Abuja Court

By : Jolayemi Olajide African Action Congress (AAC) presidential candidate, wey be senior man activist, Omoyele Sowore don appear for Federal High Court for Abuja on Monday after court issue bench warrant for im arrest. Sowore enter the court with members of im group wey carry placards to show support for am. Justice Mohammed Umar bin cancel im bail on June 16 after he no show up for previous hearing, […]

todayJune 22, 2026 11

Politics

Court order police to arrest Omoyele Sowore

By  : Jolayemi Olajide Federal High Court for Abuja don order say dem must arrest AAC presidential candidate, Omoyele Sowore, sake of say im nor show face for im trial. Dem suppose start the case wia DSS charge Sowore for cybercrime, dem say e call Presido, Bola Tinubu, "criminal" for social media. Sowore bin don tell court say na im go defend imself since im lawyers don comot body for […]

todayJune 16, 2026 12

National

Abuja Court Snub Bring-Nnamdi-Kanu Request, IPOB Lawyer Shout

Barrister Aloy Ejimakor, lawyer to IPOB leader Nnamdi Kanu, don raise alarm say Federal High Court for Abuja refuse to issue production warrant wey go make prison authorities carry Kanu come court for settlement of records for appeal wey e file before im dey sentenced to life imprisonment on November 20, 2025. Ejimakor talk say di summons don schedule Kanu make e appear for November 28, but without di production […]

todayNovember 27, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds