ADC leadership crisis

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

INEC Back David Mark ADC Leadership, Reject Rival Group for 2027

By : Jolayemi Olajide Independent National Electoral Commission, INEC, don fry mouth clear di air say na only African Democratic Congress, ADC, leadership wey Senator David Mark dey lead dem go recognise to submit candidates for 2027 general election across Nigeria. INEC National Commissioner, Mohammed Haruna, naim go tuk for interview dat dem don give Mark-led leadership access to the nomination portal. Haruna explain say rival faction no get legal […]

todayJuly 15, 2026 6

National

ADC Leadership Crisis, Supreme Court To Hear David Mark Appeal For Abuja Tuesday

Say Supreme Court of Naija go hear appeal on Tuesday for Abuja, where di court go decide mata wey involve leadership wahala of African Democratic Congress. According to appeal wey David Mark and im lawyer file, say make court hellep to stop execution of Court of Appeal ruling of March 12, so dat status quo go remain. Dem sti ask say make Independent National Electoral Commission no change ADC national […]

todayApril 13, 2026 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds