insert_link Politics Online Pre-Registration No Be Big Deal – INEC Reply ADC The Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say no irregularity dey for their online pre-registration data for the ongoing Continuous Voter Registration (CVR) wey dey happen across the country. Dem say the numbers no get anything “extraordinary” inside. The Chief Press Secretary to INEC Chairman, Mr Rotimi Oyekanmi, talk dis one for statement for Abuja. The response follow wetin the African Democratic Congress (ADC) talk as dem raise alarm […] todayAugust 29, 2025 9