Akwa Ibom Assembly Spoil Report, Say Dem Nor Get Plans To Jail Married Men
By: Esther Ayoola Akwa Ibom State House of Assembly don clear mata, say di social media report wey dey waka up and down, dat dem wan make law wey go jail women wey dey sleep with married men, na fat lie wey dey smell. Di Assembly tuk tuk put for statement on Monday, say di story wey come from one Facebook post by Obiavel Albert Abigo na fake news. Dem […]