Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story
By: Kofoworola Olayinka Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty pipo. According to reports, 2Baba and Annie meet around 1999/2000 for Lagos wen dem start as padi. By 2004, Annie […]