Police Carry Lagos Protesters Go Court Over Anti-Demolition Protest
By: Esther Ayoola Lagos State Police command don carry activist Comrade Hassan Taiwo wey dem sabi as Soweto, and Dele Frank go Yaba Magistrate Court over protest wey dem go do against illegal demolition, di protest wey dem carry go Lagos Assembly. According to Prosecutor lawyer, Anthony Ihiehie, di two of dem join hand for di January 28 protest for Alausa and House of Assembly area wey cause wahala, block […]