APC governorship candidate

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Hamzat Promise More Focus On Tech, Education And Health

By: Mariam Ajayi Lagos State Deputy Gofnor, Dr Obafemi Hamzat, don promise to make technology, education, healthcare, youth development and support for businesses part of im agenda for di state. Hamzat, wey be APC governorship candidate for di 2027 election, say im vision na to create environment wey businesses fit grow and make government systems work better. E talk dis one on Monday for event wey 7-Fifteen Capital organise for […]

todaySeptember 29, 2026 15

Politics

Ogun APC Say Yayi Still Be Dia 2027 Governorship Candidate

By: Mariam Ajayi Ogun APC don konfam Senator Solomon Adeola, wey dem dey call Yayi, as di party candidate for di 2027 governorship election. Party chairman, Yemi Sanusi, talk dis on Sunday for Ogun, say Abayomi Hunye claim say he be di candidate na lie and make people nor mind am. Former APC lawmaker, Kayode Oladele, also criticise Hunye for still dey fight for di ticket and recently unveil im […]

todayAugust 24, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds