army

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Naija Soldier Expose Full detail Of Army Monthly Salary

One dismissed Nigerian soldier Rotimi Olamilekan, don scatta table oh, wey people sabi as Soja Boi, explain how many army personnel dey suffer buy dia uniform and protective gear by demselves. E yarn dis one for one interview wey never drop, as e tuk say im last salary before dem sack am na around ₦109,000 to ₦111,000, after dem increase am from about ₦51,000. According to am, before di increment, […]

todayApril 7, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app