Army Raise Alarm Over Fake DSSC 29 Recruitment Form
By: Rilwan Agbomeji Nigerian Army, through Acting Director of Army Public Relations Anele Appolonia, talk on Friday for dem official X page don clear di air say nor be dem post DSSC 29 recruitment advert wey dey circulate online na fake. Anele talk say Nigerian Army never announce or approve any Direct Short Service Commission or Short Service Commission recruitment for anywhere for Nigeria at dis time. Army warn Nigerians […]