Saka Turn Center Mid Helping Arsenal Smash Wigan 4-0
By: Esther Ayoola Arsenal coachie, Mikel Arteta tok say Bukayo Saka fit play for center mid role afta dem win Wigan 4-0. Saka no suppose start, but he enter last minute because Riccardo Calafiori wunjor for warm-up. Myles Lewis-Skelly come shift back from midfield go left-back, Saka dey center behind Gabriel Jesus, with Gabriel Martinelli and Noni Madueke for each side. Say dis last-minute change confuse Wigan, helping arsenal revenge […]