President Tinubu Hail Baba Bisi Akande at 87, Call Am Pillar of Democracy
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu like dis, dey cut cap for senior govo, di b4, b4 govo Osun State and APC pioneer chairmo, Chief Bisi Akande, as e clock 87 years of age. Tinubu describe am as mentor, ally and strong pillar wey hellep build and sustain democracy for Naija. According to Oga Presido, Baba Akande follow Obafemi Awolowo political ideology and later leave im accountant work […]