LSSTF Donate 300 Vest, Helmet Give Lagos Military
By: Esther Ayoola Di Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) don donate ogbonge 150 bulletproof vest and 150 ballistic helmet give three military formations wey dey operate for di state to boost dia protection. Di Fund tuk say dis support na part of dia commitment to help security agencies for Lagos and Naija secure life and maintain stability. Executive Secretary and CEO of LSSTF, Dr Ayodele Ogunsan, naim carry dis […]