Jaguda Bandits Storm Katsina Communities
By: Esther Ayoola Say nor be small tin Katsina state, dat some jaguda Bandits, wey carry dangerous weapons enter some communities for di State, kidnap pipo for night. Witnesses tuk say the armed men attack Unguwar Alhaji Barau before dem move go Gidan Dan Mai-gizo and Gidan Hazo for Na’alma Ward, Malumfashi Local Government Area. Security pipo never tuk officially, and nobody still know the exact number of people wey […]