Wetin You Need Sabi About Bank Charge
By: Esther Ayoola Chairmo of di Chartered Institute of Taxation, Abuja District, Ben Enamudu, don clear Nigerians say, nobodi dey tax anybodi bank balances under di new tax reform. Untop yanings with news tuk tuk pipo on Tuesday, Enamudu, say only some electronic transfers dey attract ₦50 stamp duty. Im say, na wrong tori wey dey spread dey make people fear unnecessarily, say bank go collect tax from account balance. […]