Gunmen Kill Five Police, Injure Two For Bauchi
Five police officers don kpai and two others injure in wetin Nigeria Police describe as ambush by suspected gunmen for Sabon Sara village, Darazo LGA, Bauchi State. Di attack happen less than three days after another police officer die for FCT while e dey repel gunmen wey wan kidnap residents. Bauchi State Police Command talk say di incident happen on Saturday. Di spokesperson, Ahmed Wakil, name di fallen officers as […]