Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Workers of alcohol companies say dem go storm di National Agency for Food and Drug Administration and Control office for Lagos today to protest Federal Government ban on sachet alcohol and PET bottles wey small pass 200ml.
Di protest, wey di Distillers and Blenders Association of Nigeria dey organise, go start by 8:30am for Oshodi as dem say dem wan show dia anger over di decision.
Dis one na di eight time wey di sayooo workers dey demonstrate for 2026 about di mata.
Dem dey cry say di ban of sachet alcohol fit make over five million Nigerians lose dia jobs if government nor change.
Written by: Ridwan Agbomeji
alcohol companies protest ban alcohol industry reaction Nigeria alcohol manufacturers Nigeria FG alcohol policy Sachet alcohol ban Nigeria
Justice Rahman Oshodi for Ikeja Sexual Offences and Domestic Violence Court don sentence one man, Victor Dickson, to life imprisonment, sake of say, e rape im neighbour 6-month-old pikin. Di judge tuk say prosecution show strong evidence wey prove di sexual assault case, pass reasonable doubt. Court also say, all […]
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026