Police Arrest 7 Suspects for Benue Kidnap Case
Security operatives for Benue State don arrest seven suspects wey dem link to di kidnapping wey hapun for Otukpo Local Government Area. Police PRO, Udeme Edet, naim dey konfamate di mata for statement wey dem release on Friday. Recall say, di attack hapun on Wednesday when gunmen stop one Benue Links bus, rob di passengers and carry some of dem enter bush. Police tuk say na 14 people dem kidnap, […]