Delta Police Burst jaguda boys, gbab Four Suspects Across Bayelsa And Imo
By : Jolayemi Olajide Delta State Police Command don arrest four suspected jaguda boys wey bin con show dem self with one Beretta pistol, na so police sieze di gun, for Effurun, Uvwie Local Government Area, as part of investigation into illegal firearm movement. Police Commissioner CP Yemi Oyeniyi, naim knack dis mata for news tuk, tuk on Monday. Oga Oyeniyi say, na beta intelligence and beta touch lighting naim […]