Army Rescue 12 Kidnap Victims As Boko Haram Scatter For Borno!
By:Alice Iduh Troops of Operation HADIN KAI don rescue 12 kidnapped people 7 women and 5 pikin wey Boko Haram carry when dem dey travel for Gwoza–Limankara Road on November 14. Army yarn say na for Mandara Mountains, Borno State, dem rescue dem on Sunday after dem run coordinated attack under Operation Desert Sanity IV and Diligent Search. Di soldiers, 26 Task Force Brigade with hunters, vigilantes, and Hybrid Forces, […]