Arewa Community For Lagos Beg Presido Tinubu To Con Settle APC Crisis For Lagos
Arewa Community, Lagos branch, don wire sms give wi oga presido Bola Ahmed Tinubu say make e con intervene over wetin dem call attempt to weaken di Northern Lagos branch structure inside All Progressives Congress ahead of di 2027 elections. Di petition, wey dia oga, Musa Saleh sign, say di Arewa Community structure for Lagos bin dey officially inaugurated for 2021 by President Tinubu. Say more than 200 members of […]