Two Men Kpai Senior Magistrate For Bolivia
Top judge for Bolivia, Victor Hugo Claure, don kpai after two men gun am down inside taxi for Santa Cruz. Police talk say di attack happen on Thursday night when two men ride pass on motorcycle, and one of dem begin spray bullets into di taxi wey di judge dey inside. Claure, wey be one of di highest judges for Bolivia agro-environmental court, bleed out before dem fit carry am […]