Iran Threaten Say E Go Block Hormuz After US Sink 3 Oil Tankers
By: Mariam Ajayi Iran top security boss, Mohsen Rezaei, don threaten to block road near Strait of Hormuz like road safety, come dey command ships to pass Oman side. Dis one pass pepper body sef, as Iran Parliament Speaker, Mohammad Bagher Ghalibaf, vex warn America, say, dem dey load shege for oil business, after US military sink three of dia oil tankers. While dis big men dey drag muscle, Israel […]