Borno attack

4 Results / Page 1 of 1

Background

National

Senate Tell Military Ogas To Touch Light Military Base Attack For Borno

By: Esther Ayoola Senate don direct Chief of Defence Staff, General Olufemi Oluyede, and other service chiefs make dem carry out full operational and logistical audit afta Boko Haram attack military formations for Benisheikh and Monguno, Borno State. Borno North Senator, Tahir Monguno, joining force with orda lawmakers naim raise di motion for di senate on Wednesday, for Abuja. Di Lawmakers order say dem must review how di attack hapun, […]

todayApril 22, 2026 8

National

President Tinubu Mourn Soldiers As Terrorists Attack Borno Camp

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don show deep sadness as soldiers from 29 Task Force Brigade under Operation HADIN KAI lose dia lives for terrorist attack wey hapun for Benisheikh, Borno State. Baba Seyi put dis one for im news tuk yesterday, sending condolences to di military pipo and families of di soldiers. U sabi say, Defence Headquarters konfam say dis attack hapun early Thursday morning and […]

todayApril 10, 2026 17

National

Suicide Bomber Kill 5, Injure 35 For Ngamboru Market Mosque, Maiduguri

By: Rilwan Agbomeji Five people don kpai and 35 odas don get different kain injury afta one teen suicide bomber blow imself for mosque inside Ngamboru market, Maiduguri, during evening prayers on Wednesday. Eyewitness talk say di blast happen around 6:10pm when plenty traders dey worship before dem go house, and e make fire plus thick smoke burst for mosque ceiling. Di explosion scarra wetin nor good for di crowded […]

todayDecember 25, 2025 20

National

Boko Haram Attack JTF For Borno, Kill 8, Grab Weapons

Boko Haram terrorists on Thursday ambush members of di Civilian Joint Task Force (CJTF) for Warabe community inside Gwoza LGA, Borno, kill eight and leave three missing. Di attack happen around 10:00 a.m. on November 20 as di CJTF volunteers wey be di only defence for di village go out to gather firewood. One CJTF member confirm di death toll, talk say dem catch di victims off guard. Warabe, wey […]

todayNovember 21, 2025 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds