Guinea Tell CAF To Recheck 1976 AFCON Say Morocco Sef Do Walkout
By: Esther Ayoola Guinea Football Federation don ask CAF make dem check di 1976 AFCON wahala, because Morocco waka comot for pitch like Senegal do am for 2025. For dat 1976 match, Guinea bin dey win first, but Morocco come equalise last minute afta plenty gbagbos, making Moroco di Champions. Guinea say if dem fit cause say, Senegal do wahala, reverse 2025 result, make dem use same rule for di […]