China US Relations

1 Result / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Xi Jinping Warn Trump Say Taiwan Matter Fit Cause Serious Wahala

By : Jolayemi Olajide Chinese Presido, Xi Jinping don warn US Presdio, Donald Trump say Taiwan matter fit scatter dia relationship go war level if dem no handle am well. Xi talk dis one for high-level meeting wey happen for Beijing on Thursday, where both leaders meet for more than two hours for Great Hall of diĀ  People. According to Chinese foreign ministry, Xi tell Trump say Taiwan na di […]

todayMay 14, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds