China vs Nigeria

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Falconets Play Goalless Draw With China

By: Mariam Ajayi Naija Falconets don manage 0-0 draw with China for Arena Sosnowiec inside Poland, as dem bag first point for Group F after losingĀ  dia first game two-zero to Spain. Even though di Nigerian gals create fine-fine scoring chances, e con be like say, China na AI robot dem take block dia post. With dis game, China dey four points while Spain don already secure ticket to Round […]

todaySeptember 11, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds