D’Tigress Crash Out Of World Cup After Tough Battle
By: Mariam Ajayi D’Tigress crash out of di 2026 FIBA Women’s Basketball World Cup after dem lose 99-81 to South Korea and 71-67 to Hungary. Di Naija ballers go play France today just to fulfill righteousness and at least to finish with small respect. Like dis now every body dey point Coach Rena Wakama, say nah hin be di problem casue say e resume just four days to di tigree […]