commercial bus

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Passenger Jump Out From Moving Bus Kpai Himself

By: Mariam Ajayi One passenger go jump comot inside moving commercial bus con kpeme, say di bus get askident go jam  iron pole for  Ojuelegba for Lagos State. According by di Lagos State Traffic Management Authority oga Adebayo Taofiq, for statement wey im wrap like moimoi, say di  driver drink alcohol con dey drive wahwahwah. Taofiq say na based on di Driver wawa  driving naim make di motor get askident […]

todaySeptember 28, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds