CAF Presido, Motsepe Dey Enter Dakar AFCON 2025 Settlement
By: Esther Ayoola CAF Presido, Patrice Motsepe, according to Kenyan media Tuko, dey plan enter Dakar, Senegal on Tuesday following Senegal 2025 AFCON gbege. CAF Appeals Board give Morocco 3-0 win because Senegal comot for pitch to protest during di final. Senegal Football Federation say dem nor go gree and don carry di mata go Court of Arbitration of Sports for Laussane, wey fit take 12 months to settle. Say […]